Artwork

Контент предоставлен Darkydey. Весь контент подкастов, включая эпизоды, графику и описания подкастов, загружается и предоставляется непосредственно компанией Darkydey или ее партнером по платформе подкастов. Если вы считаете, что кто-то использует вашу работу, защищенную авторским правом, без вашего разрешения, вы можете выполнить процедуру, описанную здесь https://ru.player.fm/legal.
Player FM - приложение для подкастов
Работайте офлайн с приложением Player FM !
icon Daily Deals

Black Palm Kernel Oil, Why is no one talking about it?

30:29
 
Поделиться
 
Manage episode 343444794 series 3277997
Контент предоставлен Darkydey. Весь контент подкастов, включая эпизоды, графику и описания подкастов, загружается и предоставляется непосредственно компанией Darkydey или ее партнером по платформе подкастов. Если вы считаете, что кто-то использует вашу работу, защищенную авторским правом, без вашего разрешения, вы можете выполнить процедуру, описанную здесь https://ru.player.fm/legal.

Na dis oil here na im i wan yarn about today, e get somethings wey be say we dey ignore, instead make we dey do or dey eat the things wey we sabi say dey good for our body, we dey instead chose to do and eat and apply the wrong and dangerous things on our body, make we talk about this organic oil.

Check out the Oil Here

  continue reading

80 эпизодов

Artwork
iconПоделиться
 
Todos los episodios

×
 
As the year 2023 is drawing to a close, people don dey begin dey act recklessly and stupidly, everybodi is in a hurry to make enough where dem go take go village go celebrate with love ones and relatives but in the process, there will be so many mistakes and accidents, so please pay closer attention to your surroundings and give priority to your safety and the safety of others, if you are a driver who is taking extreme risk to make extra money, abeg consider other road users. End of the year and Christmas period na dat time of the year wey people dey quick to blame everything on witches and wizards and bad belly people, but you wey dey point fingers at other people, how you dey behave this seasonal period? Am Darkydey...... We wish all our fans and everyone a happy new year 2024 in advance.…
 
Even a mosquito has the right to life, so why wont an idiot human not have the same right to idiocrasy. You do sabi say, that university in your city was built by an idiot abi? The banks and libraries in your cities were all built by idiots. You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English .…
 
You don ever wonder say, why e bi say, when you dey take herbal treatment to fight some yamayama wahala, e no dey seem to work? or why mainstream practitioners no dey to talk or approve the fact say, the best way to heal the body na via holistic practice? Well I get better explanation for you..... Listen below. You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English .…
 
This one I no go wan write or comment on am, I go like make una just listen to wetin happened because e get things wey people dey go through wey some other people go dey think say, na so e suppose be, whereas no bi so e suppose be at all at all. You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English .…
 
As recorded before the 23 Feb 2023 Naija election. Am serious, God should not have created some people wey dey this our planet, some people are just plain out wicked so tay, dem no sabi how to show or hide their wickedness again. What did we ever do to dis people wey make dem hate us so much? why are they so scare of us? You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English .…
 
E get somethings wey be say, if man pikin wan begin talk about am, e go take days to even begin to comprehend it.. make we talk about it abeg. I am Darkydey , and I am vibrating You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English .
 
Did you know that the only way to fight and defeat evil is by being evil? Okay, I know this one's gonna come out as blasphemy but truth be told, if you move away from the matrix and indoctrination and see the world for what it actually is, you will understand inner-stand and overstand what am saying in this podcast... Am Darkydey and I am vibrating You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English .…
 
Loading …

Добро пожаловать в Player FM!

Player FM сканирует Интернет в поисках высококачественных подкастов, чтобы вы могли наслаждаться ими прямо сейчас. Это лучшее приложение для подкастов, которое работает на Android, iPhone и веб-странице. Зарегистрируйтесь, чтобы синхронизировать подписки на разных устройствах.

icon Daily Deals
icon Daily Deals
icon Daily Deals

Краткое руководство

Слушайте это шоу, пока исследуете
Прослушать