🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 SECURITY PACT WITH AMERICA AND THE WEST🤣😂🤣😂 WETIN E B WE WAN KNOW😁😁😁😁
MP3•Главная эпизода
Manage episode 424619412 series 3471759
Контент предоставлен Caroline Aina and Sir Lenzo. Весь контент подкастов, включая эпизоды, графику и описания подкастов, загружается и предоставляется непосредственно компанией Caroline Aina and Sir Lenzo или ее партнером по платформе подкастов. Если вы считаете, что кто-то использует вашу работу, защищенную авторским правом, без вашего разрешения, вы можете выполнить процедуру, описанную здесь https://ru.player.fm/legal.
Nigerians(🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬)nor b anybody slaves!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! WE BOW DOWN TO NO ONE!!!!!!! EXCEPT BABA GOD⚡️⚡️⚡️⚡️ EYIN!!!!!!😂🤣😂😂 The evil aligment is fully present in Nija lai dis😂🤣😂🤣 Bill gates, rockerfella, FBI director and i guess all dem terrorists🤣😂🤣😂 Akpabio say national anthem 4 fit end banditry😂🤣😂😂 as confession of dem fia!!!!! Cyber levy of 0.05 too nor work 4 Nija😂🤣😂🤣 same tin repackaged as finance bill in Kenya(🇰🇪 🇰🇪 🇰🇪 🇰🇪 ) d fall of dollars nor get stopping, DUMP UR DOLLARS FAST!!!!! As for our military and police🙏🙏🙏🙏 collect ur hazard allowance complete abeg, na un go face d yawa lai dis as first responders to dia irresponsibilities🤣😂🤣😂 Doctors collect 4 covid dat yia, wey we nor dey 👀👀👀👀 werin we dey fear😂🤣😂😂 una get family wey love and look upto una oh!!!!!! Collect ur shares too jare🤩🤩🤩🤩 Pls listen, mey u reason am, con epp me share wt ur own thinkings. Tx❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #steez #nigeria #africa #world
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
243 эпизодов